Falz – Owa ft. Tekno

Listen to a New Song By Falz – Owa ft. Tekno.

Falz – Owa ft. Tekno MP3 Download Audio.

Talented Act and songwriter, Falz bounces back on the music scene With a Potential Hit single titled “Owa”.

Talented Act and Songwriter, Tekno makes a guest appearance on Majeeed’s song  titled ‘Owa”.

The new single serves as a follow up to his previously heard single titled.

Knee Down ft. Chike”.

The song “Owa” is a wonderful number which is a must for your playlist.

 

 

DOWNLOAD AUDIO HERE

 

 

 

 

 

 

 

Here’s the official lyrics to “O WA”, Falz first 2023 single featuring Tekno, Produced by Chillz.

LYRICS

FALZ (Tekno)
Na so dem dey do
(Oh no no no)
Pack everybody like sardine
We dey gallivant up and down
Forget say body no be machine
(Body no be machine)
All the tax wey we generate
(Oh no no)
Why the cash no dey circulate
And when we start to calculate
Everybody come dey agitate

Chorus
Ojota, O wa
Owa o
Owa

Agege, O wa
Owa o
Owa

Ojota, O wa
Owa o
Owa

Agege, O wa
Owa o
Owa

Verse 2 – Falz
Give me mineral
Pass me the Gala
Hustle critical we no fit retire
O jo cinema
E don turn wahala
Many animal dey put on Agbada

I get medicine, wey dey cure anything
E dey cure poverty
Bring prosperity
Many things
Many things
Everyday, we dey see many things

Tekno’s Verse
Because
It’s a critical reaction
My country no get formation
Oloun
For your information
Population dey for prostitution

I say dem mama dem papa
Dem dey cry (Oh no)
Dem no know how pikin dey kpai
Money no dey he dey drink kai-kai
Kai, haba baba na

Chorus
Ojota, O wa
Owa o
Owa

Agege, O wa
Owa o
Owa

Ojota, O wa
Owa o
Owa

Agege, O wa
Owa o
Owa

Tekno’s 2nd Verse
Give me mineral
Pass me the Gala
See I know Sikira
She don hustle tire
The way she dey work, suppose wear designer
But she no be baller she no know Dybala
I talk my own
I don dey go
Conductor own
He Stop for road o
You get money
You chop alone
E run belle
You purge alone o

Falz & Tekno
Why you no give me change I para
Dem dey do us ojoro o
I curse the driver I tell conductor say waka
Dem dey do us ojoro o
Stop the motor I need to come down I tire
Dem dey do us ojoro o
Patapata everything scatter
We dey face wahala
Dem dey do us ojoro o

Outro
Ojota, O wa
Owa o
Owa

Agege, O wa
Owa o
Owa

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.

xvideo sleeping nesaporn.net group sex porn videos
منتدى نسواجى porn-data.info سكس امركي
love lesson manytubeporn.mobi www.nxnx
desirebold hindisextube.net pv sindhu images
xvidoes.in whiteporn.mobi ishitha chauhan
افلام سكس الجنس الثلاثون toptubepop.com متناكه
سكس لاعبات التنس pornoizlevip.biz فيلم إباحي
kissasian com download watchpinoyteleserye.com ang probinsyano june 8, 2022
نيك مراهق adultpornsexxx.com أفلام جنسية مترجمة
愛してるの響きだけで強くなれる気がしたよ javsite.mobi 青井いちご
small boobs giant tits history hentaidl.net manga hentai fox
movie of bf judaporn.com x videos latest
بزاز شيرين عبد الوهاب azcorts.com سكس سورى
shreya ghoshal xxx hindisextube.org xvidio .com
xxxx indian video com indianhardcoreporn.com xxx sxe vidoe