Listen to a New Song By Joeboy – Body & Soul.
Joeboy – Body & Soul MP3 Download Audio Lyrics
Talented Act and songwriter, Joeboy kicks off the year 2023 With a Potential Hit single titled “Body & Soul”.
The new single serves as a follow up to his previously heard single titled, “Live Your Life”.
The song “Body & Soul” is a wonderful number which is a must for your playlist.
Download And enjoy below.
Joeboy Body & Soul lyrics, I dey sing You dey dance You dey whine When you cry I go wipe your eyes Gimme your bag make I fill am with dough I’m the only one you no need another I’ll hold you down You know this You notice bebe And I’ve told you now I’m right here I dey for you bae E no get anywhere wey I wan go If I could I would love you in my next life I don’t really care about tomorrow As long as you dey right now I go dey fine You gat me high when I’m low low Shawty you can take my soul All these things wey I dey talk right now I Dey feel am for my body and bone oh La la la la la la la la la La Body and soul Body and soul Body and soul I love the way you put it on me That thing wey you dey do me e dey mad me It’s a vibe when I’m rocking your body No competition for your side oh dem no reach Make you look me wella I no be novice Only you I want don’t need nobody no So baby girl I’ll hold you down You know this You notice bebe And I’ve told you now I dey here I dey for you bae I’ll hold you down You know this You notice bebe And I’ve told you now I dey here I dey for you bae E no get anywhere Wey I wan go If I could I would love you in my next life I don’t really care about tomorrow As long as you dey right now I go dey fine You got me high when I’m low low Shawty you can take my soul All these things Wey I dey talk right now I dey feel am for my body and soul Oh oh I Dey feel am I Dey feel am I Dey feel am oway I Dey feel am I Dey feel am I Dey feel am Joeboy Pon deck I dey feel am I dey feel am i I dey feel am for my body and soul I dey feel am I dey feel am I dey feel a https://www.muziksozleri.org/joeboy-body-soul-lyrics_4bf4fab9b.html