LYRICS: Falz – Talk

Lyrics Of Talk by Falz

DOWNLOAD AUDIO HERE

(Intro)
Anything I talk, make you talk am again eh talk am again
Anything I talk, make you talk am again eh eh talk am again

(Verse 1)
Brother Muri shout finish we no see am for court eh eh we no see am for court
Election don dey come, dem go need your support eh eh, dem go need your support
Since Efcc burst ehn, we no see you for club eh eh, we no see you for club
And you dey ready to work o, na wetin you talk eh eh na wetin you talk

(Chorus)
Na you talk am o (talk am), no be me talk am o (talk am)
Na you talk am o (talk am), no be me talk am o (talk am)
Na you talk am o (talk am), no be me talk am o (talk am)
Na you talk am o (talk am), no be me talk am o (talk am)

(Verse 2)
4 year tenure, 3 year holiday eh eh 3 year holiday
Senator don dey fight kung fu again eh eh fight kung fu again
Shey dem never tire dem wan continue the reign eh eh dem wan continue the reign
We buy your story but you no give us change eh eh you no give us change

(Chorus)
Na you talk am o (talk am), no be me talk am o (talk am)
Na you talk am o (talk am), no be me talk am o (talk am)
Na you talk am o (talk am), no be me talk am o (talk am)
Na you talk am o (talk am), no be me talk am o (talk am)

(Verse 3)
Anything I talk, make you talk am again eh talk am again
Anything I talk, make you talk am again eh eh talk am again

(Verse 3)
Month don end oga pay salary, eh eh oga pay salary
In 2019, 19,800 alawee eh eh 19800 alawee
Instead make you work you dey find Alhaji eh eh, you dey find Alhaji
You con turn your body to cash and carry eh eh cash and carry

(Chorus)
Na you talk am o (talk am), no be me talk am o (talk am)
Na you talk am o (talk am), no be me talk am o (talk am)
Na you talk am o (talk am), no be me talk am o (talk am)
Na you talk am o (talk am), no be me talk am o (talk am)

(Verse 4)
3 private jets say you buy am for church, eh eh say you buy am for church
Congregation no dey follow fly am of course, eh eh fly am of course
Why your people still dey carry carry eye for someone eh eh eye for someone
Say I no be person cos no be your driver come front eh eh no be your driver come front
Small man tiff for market we set fire for im body, big man tiff money we dey hail am like dummy

(Outro)
We dey suffer, we dey smile, we dey fear to talk, my people no get to chop my people no get work
These days we no know if authority dey for office, cos the yawa whe we say no be security whe you promise
And the cup e don full we don tire for all the rubbish all the punishment
NA ME TALK AM OH

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.

xvideo sleeping nesaporn.net group sex porn videos
منتدى نسواجى porn-data.info سكس امركي
love lesson manytubeporn.mobi www.nxnx
desirebold hindisextube.net pv sindhu images
xvidoes.in whiteporn.mobi ishitha chauhan
افلام سكس الجنس الثلاثون toptubepop.com متناكه
سكس لاعبات التنس pornoizlevip.biz فيلم إباحي
kissasian com download watchpinoyteleserye.com ang probinsyano june 8, 2022
نيك مراهق adultpornsexxx.com أفلام جنسية مترجمة
愛してるの響きだけで強くなれる気がしたよ javsite.mobi 青井いちご
small boobs giant tits history hentaidl.net manga hentai fox
movie of bf judaporn.com x videos latest
بزاز شيرين عبد الوهاب azcorts.com سكس سورى
shreya ghoshal xxx hindisextube.org xvidio .com
xxxx indian video com indianhardcoreporn.com xxx sxe vidoe