Rord kelly – Molly
Rord Kelly, a multi-talented Nigerian recording artist and song writer, has released another jaw-dropping hit song titled “Molly.
The band new groundbreaking single “Molly” is a follow-up to his recent smash song “Leave Me” and is an awesome tune that you wouldn’t want to miss at all.
In addition, the Grammy Award-winning Nigerian music superstar and composer Rord Kelly is a well-known singer who has attracted attention from all over the world for his seductive lyrics and melodic voice.
At this point, the new song is the kind that makes you feel pleased rather than sad, and also an enduring and seductive classic that merits a place in your music library.
Listen and share your thoughts below
Molly Song Lyrics By Rord Kelly Below.
Rord
Kelly the bad Kelly the bad man
(Bad man)
Onwero
(Bad man beat)
Woh
Ehhh
Adiromu mma chaa chaa chaa chaa chaa
GBC Record
Why will I be afraid when my father is a barrister
Obodo my maneger
Okenwa general overseer
My mother bu a tailor ona akwa akwa beside a carpenter
Juo maka jacinta na Ezinesi Oduma Odi popular
Egbe ana agbara igwe bu nsi egbe ka ano na ana iyi
Mmadu ato bara ime ofia wee kpaa alu mana o ofu onye ka akoro ibi
Asa mgoro shawarma ebuego akpo msi ya bia osi na odi busy
Efe m bu over size mana o yawa ka mga na eyi
As I Dey find my money
I no send anybody
I just wan Dey with my Lappi
Dey smoke Dey find money
Enemies pour sand for my garri
Abeg oo egba mi
After cashout we go party
But them say e no go be
As I Dey find my money
I no send anybody
I just wan Dey with my Lappi
Dey smoke Dey find money
Enemies pour sand for my garri
Abeg oo egba mi
After cashout we go party
But them say e no go be
To God I Dey fear Sapa
But I too dey waka waka
Because of that I fit to manya
And if I no pay na big whahala
Ebe obuna inoo nwee olilianya
Tuba olu nwanne chi so go agaa
Ndi ilo achu mana ayi kara aka
Consignment box mgoo ulo na aba
See
I keep my trust on God
But I’m always with Gun
Enemies fit put body anytime
And e fit be my turn
Don’t even play with my percentage
Or to take advantage
Send my money and screenshot to avoid hospital and bandage
As I Dey find my money
I no send anybody
I just wan Dey with my Lappi
Dey smoke Dey find money
Enemies pour sand for my garri
Abeg oo egba mi
After cashout we go party
But them say e no go be
As I Dey find my money
I no send anybody
I just wan Dey with my Lappi
Dey smoke Dey find money
Enemies pour sand for my garri
Abeg oo egba mi
After cashout we go party
But them say e no go be
GBC
Woh
Rord
Kelly the bad Kelly the bad man
Onwero
Egh
See
Ogbe cartel….
Ogbe cartel…
Ogbe cartel
Ogbe cartel
Ogbe cartel
Ogbe cartel
Ogbe Cartel