DJ Zeeez – WYFD ft. Lyta

DJ Zeeez ft. Lyta – WYFD Music Audio Mp3 Download Lyrics

Super talented Nigerian disc jockey, producer and recording artist, DJ Zeeez raves our speaker with a brand new thriller captioned “WYFD.”

Lyta, an immensely talented Nigerian singer, songwriter and performer made his mark in this stunning track.

Definitively, this new record carries that needed vibes to keep you going Nevertheless, you can add it to your playlist.

Listen & Download WYFD Song by DJ Zeeez ft. Lyta Mp3 below!

 

 

 

 

 

 

 

Ye ye ye, (DJ Zeeez) Here we go again We don come back againi o Thank God say we dey pray Biko where I for dey Oh na na na na Mo kigbe Hoza (ye ye ye) Thank Jehovah na (Thank Jehovah na)

Wetin you fit do wey this my people

Oh oh oh I no know why dem dey vex I no know why dem para Shey we gather dey the game We dey hustle for the raba Them just like to dey pariwo To dey polongo oh oh Make you tell me wetin I no know Wetin dem no know (yeh yeh) Wetin you fit do wey this my people No go carry talk o Ko le tewon lorun Kole tewon lorun Kole tewon lorun Wetin man fit do Wetin man fit do Wetin man fit to do oh To ma tewon lorun To ma tewon lorun To ma tewon lorun Won lo to jo meta Ti won ti ri mi Wo′n kigbe Lyta Shebi God don do am for you o no yawa Oriburuku back to sender Won lo to jo meta o Wo’nki wo′n kigbe Lyta o Shebi God don do am for you o no yawa Oriburuku back to sender bye bye yeah Oh oh oh I no know why dem dey vex I no know why dem para Shey we gather dey the game We dey hustle for the raba Them just like to dey pariwo To dey polongo oh oh Make you tell me wetin I no know Wetin dem no know (yeh yeh) Wetin you fit do wey this my people No go carry talk o Ko le tewon lorun Kole tewon lorun Kole tewon lorun Wetin man fit do Wetin man fit do Wetin man fit to do oh To ma tewon lorun To ma tewon lorun To ma tewon lorun Wetin you fit do wey this my people No go carry talk o Ko le tewon lorun Kole tewon lorun Kole tewon lorun Wetin man fit do Wetin man fit do Wetin man fit to do oh To ma tewon lorun To ma tewon lorun To ma tewon lorun Wetin you fit do wey this my people No go carry talk o Kole tewon lorun Kole tewon lorun Kole tewon lorun (Zeeezu) Wetin man fit do Wetin man fit do Wetin man fit to do oh To ma tewon lorun To ma tewon lorun To ma tewon lorun

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.