Burna Boy & Wizkid – B. D’OR Lyrics

Burna Boy & Wizkid – B. D’OR Lyrics

Omo guy wetin dey sup
Wetin dey sup
One man
Two man
Three… Don penkelemess

Penkelemess
con dey move like a disco
Won ni ki ma lo latan
I be pose I be actor
So therefore give me Ballon d’or
Oya come take a picture
Rora yo ayo n kpa iyan
Oya follow my instructions
Won nle mi bo
Won nle mi bo
Won nle mi bo
Won nle mi bo
Won nle mi bo
Won nle mi bo
(come chase me)

Penpenkelemes
come dey smoke cannabis
Doctor say make I pop one of this
Make me fly like say i’m Aladdin
Come bring some kind melodies
Omo Messi self no do pass like this
So many things inside of my jeans
I swear down e be things e be things

Penkelemess
con dey move like a disco
Won ni ki ma lo latan
I be pose I be actor
So therefore give me Ballon d’or
Oya come take a picture
Rora yo ayo n kpa iyan
Oya follow my instructions

Oh Lord of mercy
I dey with one wey dey call me messi
I dey for shitta she go fly come check me
I neva see person wey fit money impress me
All of the things she dey do she dey test me
I dey with kele wey for back I dey pressing
The one I carry come don dey suspect me
She call me small body big engine
On my number she’s calling on
Anytime wey she wan give me loving ah
And Like flat tire me go pump it up
And every other day na she dey turn me on
Say I still dey make her come the more
As soon as we dey reach house we dey kponkriyon
Walahi I forget say her guy dey for there
Omo omo mo ti kpenkelemes o

Kpenkelemes,
Come dey move like a disco
Won ni ki ma lo latan
I be boss, I be actor
So them for give me ballon d’or
Oya come take a picture
Rora yo ayo n kpa iyan
Oya follow my instructions
Won nle mi bo
Won nle mi bo
Won nle mi bo
Won nle mi bo
Won nle mi bo
Won nle mi bo

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.