LYRICS + INSTRUMENTAL: Victor AD – Red Eye

Victor AD Red Eye Lyrics

Victor AD Red Eye Lyrics

Red Eye Lyrics by Victor AD

INTRO
its Kel p vibes
red eye eye
its victor ad na na ye
spiritual

CHORUS
small boy small boy when he call out on the beat
omo na biggy man rough boy rough boy you suppose
know say warri dey the back of the biggy man
hard boy hard boy so when it comes to the flows
i say omo na jiggy man No vex No vex but when you see
the red eye just know say omo na para man
dem no know my story dem no know my story
dey only know the glory dem only know the glory
nobody holy nodody holy so no dey talk about ***
like say you self you never para
If na wahala wey dem want make dem talk
if na justice wey dem want make den talk
if na biz wey dem want make dem talk
anything wey dem want make dem talk
we no dey fear nothing dey go turn
am to something omo say we no dey fear nothing e
mehn dey go turn am to something o eh
oya go ask about me

VERSE
Them think say dem stubborn but i go show dem
say my guys say we stubborn pass dem o
dem think say dem wise and i go show dem say
for here their wiseness na foolishness
ten goals to nothing ten goals to nothing
i hope say you dey count the score
otedola with the money otedola with the money
and we always secure the bag

CHORUS
small boy small boy when he call out on the beat
omo na biggy man rough boy rough boy you suppose
know say warri dey the back of the biggy man
hard boy hard boy so when it comes to the flows
i say omo na jiggy man No vex No vex but when you see
the red eye just know say omo na para man
If na wahala dem want make dem talk
if na justice dem want make dem talk
if na peace wey dem want make dem talk
if na biz wey dem want make dem talk
anything wey dem want make dem talk
we no dey fear nothing dey go turn
am to something omo say we no dey fear nothing e
mehn dey go call am to something o eh

OUTRO
Oya go ask about me
you no know my story dem no know my story
you only know the glory dem only know the glory
nobody holy nodody holy so no dey talk about ***
like say you self you never para

Lyrics of Red Eye performed by Victor AD

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.