LYRICS + INSTRUMENTAL: Victor AD – Tire You Ft Davido

Lyrics Of Tire You By Victor AD Ft Davido.

(Intro)
Omo in this life have money o, you go suffer
Oh oh oh oh no no no no no no
Etins Records, it’s Victor AD na na na yeah, it’s Davido OBO Redeye yeah yeah

(Pre-Chorus)
It’s either I win or I win, I no get excuse for failure
O Lord I want to cash out, I no want to blame my neigbour

My brother chop life, cause when you die, them forget your name o

(Chorus)
And as you see am, make dem update with the convoy
Shey suffer no dey tire you, e no dey tire you
You no dey hustle, You dey settle for less o

Your mate dey graduate and get double promotion

You no dey work and pray, you want to succeed o

(Verse 1 – Victor AD)
I know say dem go talk say I don come again, shey you don buy the Benz now, wetin you gain o
O Lord I know say dem go say I too dey complain or that I wan come update my status again o
Don’t get it twisted, life is beautiful but the house and the cars is also meaningful
I’m grateful for good times, guy I no be fool, even you wey dey judge me sef you want it too
O Lord bless me, make I know my real face, make I know if my headquater correct or if all these na pretense
OBO, Lord I want to know

(Chorus)
And as you see am, make dem update with the convoy
Shey suffer no dey tire you, e no dey tire you
You no dey hustle, You dey settle for less o
Shey suffer no dey tire you, e no dey tire you
Your mate dey graduate and get double promotion
Shey suffer no dey tire you, e no dey tire you
You no dey work and pray, you want to succeed o
Shey suffer no dey tire you, e no dey tire you

(Verse 2 – Davido)
Eh, Little boy, you gat work to do, my papa say you gat work to do
As them dey see all the chains and diamonds, them talk say I don do juju
I no rely on Papa doe, no I enter street as Davido
Oh! Some people say I no go blow, eh! say people wan dey with OBO
I say thunder fire poverty, fire burn my enemies, water no get enemy
If you wish me well, I go wish you well
I say thunder fire nobody, me and Otedola go gum body, water no get enemy
If you wish me well, I go wish you well

(Pre-Chorus)
It’s either I win or I win, I no get excuse for failure
O Lord I want to cash out, I no want to blame my neigbour
It’s either I win or I win, I no get excuse for failure
My brother chop life, cause when you die, them forget your name o

(Chorus)
And as you see am, make dem update with the convoy
Shey suffer no dey tire you, e no dey tire you
You no dey hustle, You dey settle for less o
Shey suffer no dey tire you, e no dey tire you
Your mate dey graduate and get double promotion
Shey suffer no dey tire you, e no dey tire you
You no dey work and pray, you want to succeed o
Shey suffer no dey tire you, e no dey tire you

(Outro)
Your mate dey graduate and gain double promotion
Suffer no dey tire you, e no dey tire you
You no dey work and pray, you want to succeed, succeed o o o
Tee-Y Mix, e no dey tire you, OBO baddest
Chei

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.