LYRICS + INSTRUMENTAL: Falz – Paper Ft Chillz

Lyrics Of Paper By Falz Ft Chillz.

(Chorus – Chillz)
Dem say see danger oh you no dey see danger o
No go loose your center oh, all because of paper
Dem say see danger oh you no dey see danger o
No go loose your center oh, all because of paper

(Verse 1 – Falz)
All because you want to live the faaji life
You ready to pay the price do the sacrifice
You ready to pay the price take your mama life
If you no fit explain this your appetite
You want the Benz you no wan take the taxify
You wan order gold bottles ehn maybe 35
You wan holla private jet things when you catch the flight
You don dey sewere losan, you don dey bark for night
Skeleton’s in your closet, you murder to (?)
All the wraps of powder you swallowed to pass border
All the person pikin you carry for tight corner
I see you when you collect egunje oga olopa
Dem say you talk say you dey find raba
And so you go and dig your two hands in foul matter
Oga this one you dey do e pass armed robber
You turn criminal because you want to chow dollar

(Chorus – Chillz)
Dem say see danger oh you no dey see danger o
No go loose your center oh, all because of paper
Dem say see danger oh you no dey see danger o
No go loose your center oh, all because of paper

(Verse 2 – Falz)
All because they offered you a little dollar
Na which kain foolish marriage whe you throw your daughter
Small girl, pikin whe her hero still be Dora
Small pikin girl whe never suppose leave the mother
You need to hammer you need to get the doe e dey important
You want to chop national cake, you dey pray for contract
Dem give you Ghana must go make you change the numbers
Voting never start you don dey say your Congrats
Why your people no fit hide this long throat
No go use your dirty hand stain the white for my clothe
Mouth full of jokes, hands full of notes
Oh I hear your people collect price for some votes
Dem say you talk say you no like suffer
Na so you go and dip your two hands in our covers
Oga this one you dey do e pass armed robber
You turn criminal because you want to chow dollar

(Chorus – Chillz)
Dem say see danger oh you no dey see danger o
No go loose your center oh, all because of paper
Dem say see danger oh you no dey see danger o
No go loose your center oh, all because of paper

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.

xvideo sleeping nesaporn.net group sex porn videos
منتدى نسواجى porn-data.info سكس امركي
love lesson manytubeporn.mobi www.nxnx
desirebold hindisextube.net pv sindhu images
xvidoes.in whiteporn.mobi ishitha chauhan
افلام سكس الجنس الثلاثون toptubepop.com متناكه
سكس لاعبات التنس pornoizlevip.biz فيلم إباحي
kissasian com download watchpinoyteleserye.com ang probinsyano june 8, 2022
نيك مراهق adultpornsexxx.com أفلام جنسية مترجمة
愛してるの響きだけで強くなれる気がしたよ javsite.mobi 青井いちご
small boobs giant tits history hentaidl.net manga hentai fox
movie of bf judaporn.com x videos latest
بزاز شيرين عبد الوهاب azcorts.com سكس سورى
shreya ghoshal xxx hindisextube.org xvidio .com
xxxx indian video com indianhardcoreporn.com xxx sxe vidoe