LYRICS + INSTRUMENTAL: Duncan Mighty – Miekeraso

READ LYRICS: Duncan Mighty – Miekeraso

Intro
MieKeRaSo
Mie Ke Ra So
Girly you want am want am
Baby you do
Spellz

Verse 1
That thing unu rakpo eh
Wene Mighty wawa
Girly umu wu gara ra oh
Amina
Girl no send
She no dey like comot
yea yea oh
She no dey like to take anything wey get alcohol
omo oh

Pre-chorus
I never knew
your kind of girl will love a bad boy
So I ask her
What do you want from me?
She say anytime I listen to your song
E dey do me make I come close
Anytime I listen to your song
E dey do me make I
And I wanna say

Chorus
Ah ya ya ya ya ya ya ya
I love you boy
I cannot tell myself
MieKeRaSo
(MieKeRaSo)
AH ya ya ya ya ya ya
I love you boy
I cannot tell myself
MieKeRaSo

Bridge
Girly who be wo garala
make I give you
You want am want am
Verse 2
Bad girl oh
Girl you dey ginga my ruu
Take am jeje
DO me jeje
Because you know
Ekile is too far to hold your hand
baby mo Jide muo oh
cause you know
Ekile is too far to talk money oh
Jide muoh
Baby muo oh
Girl am going out of my mind
and even though I dont really know you
You be the reason I left you
Oh uh uh
I never knew

Pre-chorus
I never knew
your kind of girl will love a bad boy
So I ask her
What do you want from me?
She say anytime I listen to your song
E dey do me make I come close
Anytime I listen to your song
E dey do me make I
And I wanna say

Chorus
Ah ya ya ya ya ya ya ya
I love you boy
I cannot tell myself
MieKeRaSo
(MieKeRaSo)
AH ya ya ya ya ya ya
I love you boy
I cannot tell myself
MieKeRaSo

Bridge
Girly who be wo garala
make I give you
You want am want am
Girly who be wo garala
make I give you
You want am want am

Verse 3
Oh godogo
Girl girl girl
Girl you’re mine
okpotokpo
Girl Girl you’re mine
Kwa kwa kwa kwa Debbie
Na she carry this kind of thing wey you carry
Okpotokpo
Na wene mighty sit for you gbogbon
Gbon gbo gbo
roll am down girl
whine am down girl

Chorus
Ah ya ya ya ya ya ya ya
I love you boy
I cannot tell myself
MieKeRaSo
(MieKeRaSo)
AH ya ya ya ya ya ya
I love you boy
I cannot tell myself
MieKeRaSo

BRIDGE
Girly who be wo garala
make I give you
You want am want am
Girly who be wo garala
make I give you
You want am want am

 

DOWNLOAD INSTRUMENTAL

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.