DOWNLOAD AUDIO + VIDEO + LYRICS: Eedris Abdulkareem – Nigeria jagajaga

 

Turn up my microphone
It ‘s time to hear some reality
2004, Abdulkareem, whad up
Nigeria jagajaga
Everything scatter scatter
Poor man dey suffer suffer
Gbosa, gbosa, gun shot inna di air
Armed robber came to your house
Eno thief money, eno rape your wife
Went straight up to your bedside (Gbosa)
Six feet, now you are down
Which armed robber no want money
Which armed robber no want joley
Na political armed robber be that
Na wetin dey kill Nigeria o
Repeat 2x
Ifesika iya biya biya
They lock am for jail for Nigeria
Kingsley Agbe sef dey for here
Adebende na he dey fit all of them
Here kpa, inside prison
Everything scatter scatter
Poor man dey suffer suffer
Gbosa, gbosa, gun shot inna di air
What you are say
Repeat Bridge
Africa, make you love your land
Africa is na motherland
We dey grow There is peace and wealth
We dey grow oh
There is peace and wealth
(Eedris, what about Ikoja now)
What he go go waja
NEPA, wose derebula
419 in Nigeria
Agege to Ikeja na 100 naira
West Class na popular
Come show film for Nigeria
(Eedris, where Charles Taylor dey now?)
He dey live big life
High estate for Calabar
That na Liberia mafia for Nigeria
Everything scatter scatter
Poor man dey suffer suffer
Gbosa, gbosa, gun shot inna di air
What you are say
Repeat till fade
Africa, make you love your land
Africa is na motherland
Gun shot inna di air

 

DOWNLOAD AUDIO

 

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.